Laycon - Shine (Official Video)
Laycon - Shine. Directed by Unlimited LA and Laycon. Produced by Tytanium. Listen to "Shine" on the "Bioba (Album)" https://ONErpm.lnk.to/BIOBA Subscribe to the channel for more: https://www.youtube.com/@itslaycon Follow Laycon https://facebook.com/layconofficial https://www.instagram.com/itslaycon/ https://twitter.com/itslaycon #laycon #layconshine LYRICS Follow my heart as I follow my dreams E be like say my body na machine Work hard, play hard I pray hard Follow my heart and I follow that scheme E be like say dem no like my thing Work hard, play hard, enemies run mad You can not, you can not, you can not You can not stop my shine You can not flow like wine You can not dim my light You can not, you can not, you can not You can not stop my shine You can not flow like wine You can not dim my light Enemies wey hate Dem go die, die Bad belle men dem go kpai, kpai Anything you wish me back to sender o Me I cannot waste anytime, time Ewe ema ya weyrey, e die, die Bad belle men dem go kpai, kpai Anything you wish me back to sender o Me I no dey waste anytime Me I go just pray to my Father Father, father, father, father, father, father Thou shall not touch my anointed Thou shall not touch my anointed Me I go just pray to my Father Father, father, father, father, father, father Thou shall not touch my anointed Thou shall not touch my anointed Follow my heart as I follow my dreams E be like say dem no like my thing, thing, thing When I dey for road dem do pim, pim, pim I dey for aeroplane to yankee kee kee Shey na me and Gomey and my brother We dey for heaven till infinity, their father Chuku chuku want to chook me with a dagger Me I no go bother, waka Me I say You can not, you can not, you can not (oh no, oh no) You can not stop my shine You can not flow like wine You can not dim my light You can not, you can not, you can not You can not stop my shine You can not flow like wine You can not dim my light Enemies wey hate Dem go die, die Bad belle men dem go kpai, kpai Anything you wish me
कलाकार
Laycon
Singer
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
Juice Wrld (Dj Mix)
NINHO Grands Succès 2023 - Les Meilleurs Chansons de NINHO 2023 - Les Plus Grands Tubes de NINHO
Pop Smoke | Greatest Hits Mixtape
Lil Durk Best Rap Songs 2023 Lil Durk Hip Hop 2023 New Rap Songs 2023 Mix
2000s Throwback Hip Hop & R&B Party Mix - Jay Z, Beyoncé, Usher, 112, Ashanti, Aalyiah, Juvenile
Future Greatest Hits Full Album - Best Songs Of Future Playlist 2021
(1 Hour) XXXTENTACION - Changes (Very Sad Remix)
1 Hour of Chill & Sad Drake Music R&B Music Playlist / Hip - Hop Music / POP Music
Lil Durk - Smurk Mix 2023 (DJ Banga) (OTF) NEW
Hip Hop 2023 Video Mix (DIRTY) - R&B 2023 |Dancehall(DRILL |RAP | HIPHOP| QUAVO |DRAKE |CENTRAL CEE)
Hip Hop 2021 Video Mix (DIRTY) - WORKOUT MIX 2021 |CLUB MIX(URBAN MIX | TWERK MIX| DRAKE |21 SAVAGE)
Drake Greatest Hits 2022 - Full Album Playlist Best Songs RAP Hip Hop 2022
Tyga - XXX ft. Offset, 6ix9ine & 21 Savage (Music Video)
CENTRAL CEE FT. LIL BABY - BAND4BAND (MUSIC VIDEO)
2Pac - Trust Nobody | 2024
ROCKY's KINGDOM KGF CHAPTER 2 : Shubh WE ROLLIN | VLNEDITZ
𝙊𝙡𝙙 𝙎𝙘𝙝𝙤𝙤𝙡 𝙍𝙖𝙥 𝙋𝙡𝙖𝙮𝙡𝙞𝙨𝙩 - SPREAD LOVE playlist
BEST OF WAKADINALI MIX BY VDJ LEON SAVO VS DJ FRANCOL,MUNGA MKADINALI,SCAR MKADINALI, SEWERSYDAA Etc
Top 10 MIGOS Songs - Best of MIGOS Mix - Hip Hop Rap Trap 2022
Skusta Clee Non Stop Songs 2023
OLD SCHOOL RAP HIPHOP MIX -- TOP MUSIC MIX 2024 ( Aprenda inglês através de músicas )
Loonie - XXXX feat. Hev Abi (Official Music Video)
TRUE SCHOOL - Old School Hip Hop Hits - Old School Rap Songs
Central Cee & Dave - Sprinter (Lyrics)
Featured Picks
और entertainment चाहिए? हमारे recommended gaming hub और short-drama destination को explore करें।


