Ayra Starr - Rush (Lyrics)
It's another one from Ayra Starr titled "RUSH" "Rush" (Lyrics) Vibez Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa Sabi girls no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle of you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no get time for the hate and the bad energy Got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch But e dey rush E dey rush well well E be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa ri pa pa ri Jofunmi Japata, I dey go ghana You never touch, you dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace I just dey my lane, my lane Me no getty time for the hate and the bad energy Gat my mind on my money Make you dance like poco lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem won dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well, e be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch Edey rush E dey rush well well, e be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) 'Cause e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well, e be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling)
कलाकार
Ayra Starr
Singer
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
Ayra Starr - Sability (Official Music Video)
Ayra Starr - Bloody Samaritan (Performance Video)
DJ LYTA - BEST OF DJ LYTA RUSH AFROBEAT MIX 2022 AYRA STARR, RUGER,REMA,BURNA BOY,PLENTY,
DJ LYTA - VYBZ KARTEL MIX 2020 RAW: VYBZ KARTEL DANCEHALL MIX 2020 ★KING OF DANCEHALL MIX 2020★
Best Chill Acoustic Love Songs Playlist 2023 ❤️ Soft Acoustic Cover Popular Love Songs Of All Time
Lucky Dube Full Album Top 20 Best Reggae Songs Of Lucky Dube
BEST AMAPIANO MIX 2024
Best Sex
Asake, Central Cee - Wave (Official Video)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Rema - Baby (Is it a Crime) [Official Video]
Best Afrobeats Mix 2023 | 2 Hours | Wizkid | Rema | Burna Boy | Asake | Fireboy DML
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
“Takedown” KPop Demon Hunters (Soundtrack from the Netflix Film) | HUNTR/X
Best Gospel Worship Songs - Tim Godfrey, Nathaniel Bassey, Moses Bliss, Mercy Chinwo, Ebuka Songs
AFRICAN 2025 PRAISES MIX | AFRICAN SUPER PRAISE 2025 MIX #2025
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Ayra Starr - Hot Body
AMAPIANO VIDEO MIX 2025 l DJ CALVINl PITY THIS BOY , BIRI MARUNG, JOY IS COMING, BACK OUTSIDE, FUNDS
Akon Best Songs | Akon Playlist - 2022 (Akon Greatest Old & New Hit Songs)
Ayra Starr - Rush (Official Music Video)
Ayra Starr - Commas (Lyric Video)
Tyla, Ayra Starr - Girl Next Door (Official Music Video)
REGGAE RIDDIMS MIX 2023 |ONE DROP REGGAE MIX [IRIE, ETANA, CECILE,ALAINE,CHRIS MARTIN....VDJ CRAVING
Featured Picks
और entertainment चाहिए? हमारे recommended gaming hub और short-drama destination को explore करें।


