Mr Eazi - Surrender (feat. Simi) [Visualizer]
Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos To London is OUT NOW! Stream & Download Here: http://listen.platoon.ai/lagos-to-london Watch Surrender official video here: https://youtu.be/r3D7NldlFyI Watch Mr Eazi & Simi "Doyin" here: https://youtu.be/sBMredVuy7M Lyrics Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy (kiss the boy) I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender I no say I no strong like Mike Tyson I no say I no getty the voice like Michael Jackson I no say I no sweet like Zara Larsson I no say I no getty money like Richard Branson But wetin I get e pass the money wey you want If you give me a chance I give you everything I got I dey pray to God that this loving is enough Baby I just want to let you know I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre, like say na felony o I don’t care, I don’t care about you money o You surre, you surrender to my ileke idi o No dey fear omo just call me your honey o No forget baby, set reminder I open my heart baby, come make you enter Carry your matter for head, your defender For you baby, for you omo I no want Mr Jackson, you know me better I am loving your melody, lori instrumental Anything you have is enough tori Baby I surrender to your to to ri o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o Love Love Loving the boy Baby making you kiss the boy [Zagadat] Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy Baby make you loving the boy Baby may you kiss the boy [Zagadat] Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy Credits: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Simisola Bolatito Ogunleye, Pheelz, Julian Nicco Annan & Alastair O’Donnell Follow Mr Eazi Facebook: https://www.f
Casting
Simi
Singer
Vous aimerez aussi
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Ruger - Asiwaju (Official Video)
AFROBEAT 2025 | AFROBEATS VIDEO MIX 2025 l AMAPIANO 2025 |AFROBEAT MIXTAPE |DJ CALVIN, JOY IS COMING
Wande Coal - The Kick Official Video ft Don Jazzy
Gucci Gang - Parodia | "VENDO PAN" MONOLOCO
OMAH LAY SONGS 2023- best
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Rema - Baby (Is it a Crime) [Official Video]
Best of fireboy songs mixtape 2020 DJ AZAX 256
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Mercy Chinwo - Wonder (Official Video)
2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche
FRESH OLD SCHOOL BONGO MIX 2023 VOL 1 [ DIAMOND | ALIKIBA | MATONYA | KIDUM | OMMY DIMPOZ ]
Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
Best Nigeria Worship Songs | Powerful Worship Songs[ Live ]Minister GUC | Ebuka Songs | Mercy Chinwo
BEST OLD SCHOOL RNB MIX 90s - 2000s - Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
Suggestions mises en avant
Envie de plus de divertissement ? Découvrez notre plateforme de jeux recommandée et notre destination de mini-dramas.
![Mr Eazi - Surrender (feat. Simi) [Visualizer] background](https://pbcdnw.aoneroom.com/image/2024/10/21/f1db2ef6dca274fc85360bf108fcade1.jpg)

